Connect with us
Padiwise Banner

Others

Run Away Lyrics by Khaid Feat. Gyakie

Published

on

Khaid and Gyakie Lyrics

Witness the magic that happens when Khaid and Gyakie combine their talents on the track of Run Away, dive into the mesmerizing lyrics of this incredible song below

Khaid & Gyakie – Run Away Lyrics

Because you know say na you dey for my conscience na the reason why you dey gara
(Hmmm, you dey gara gara gara gara)
And anytime wey I say make you give me chop you no even dey try jara
(Hmmm, you no dey add jara jara jara jara)

Omalicha
Omalicha nwa
Wetin dey for you list wey I no fit to buy omalicha nwa
See ohhh my girl you dey give me ginger, give me ginger nwa
Girl you dey make me craze I swear you dey scatter my internal

Ohh baby, no go run away
Look in my eyes you go feel my pain
No tell me say make I run my race
Spin me around like a hurricane
Like a hurricane
No run away

 

Look in my eyes you go feel my pain
No tell me say make I run my race
Spin me around like a hurricane
Like a hurricane
No run away

Baby, I miss you, baby
But I’m here out here thinking
If you really love me

Choose between me and the shorties you are hiding
Do you really think that I’m blind
Omo no dey do me 419
As you dey see me, I’m fragile

If you dey for me
Gimme your loving
For your sake hunnie
I go disappear hunnie
All up in my face she go kill person
Come make I jam machinery

If you dey for me
Gimme your loving
For your sake hunnie
I go disappear hunnie
Come make I solve your mathematics
Make you con solve my jagbajantis

Omalicha
Omalicha nwa
Wetin dey for you list wey I no fit to buy omalicha nwa
See ohhh my girl you dey give me ginger, give me ginger nwa
Girl you dey make me craze I swear you dey scatter my internal

Ohh baby, no go run away
Look in my eyes you go feel my pain
No tell me say make I run my race
Spin me around like a hurricane
Like a hurricane
No run away

Look in my eyes you go feel my pain
No tell me say make I run my race
Spin me around like a hurricane
Like a hurricane
No run away

Disclaimer:  We sell any type of script/themes/plugins, we also offer web design/developement, graphics design, SEO, Social media followers, VTU Platform and more. visit our contact page to get in touch with us or WhatsApp (+234) 08114313795. data
Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.

Entertainment

Entertainment1 month ago

John Okafor Mr. Ibu Biography: Net Worth, Family, Movies And More

John Okafor Mr. Ibu Biography & Net Worth ( Fully Updated ) John Okafor is more commonly known as Mr....

Entertainment1 month ago

Brely Evans Biography: Husband, Books, Age, Career

Brely Evans, who was born on December 9, 1972, in Oakland, California, and raised in Milwaukee, Wisconsin, is a multi-talented...

Entertainment1 month ago

Meet Gbadebo Rhodes Vivour, The Labour Party Governorship Candidate In Lagos State 

Gbadebo Rhodes Vivour profile Gbadebo Chinedu Rhodes-Vivour, popularly known as GRV, is a Nigerian architect, activist, and politician born on...

Entertainment1 month ago

Yinka Okeleye Biography: Age, State Of Origin, Education, Wife, Songs, Girlfriend

Adeyinka Okeleye is a talented Gospel singer and worship leader from Ogun State, Nigeria. He currently serves as the Music...

Entertainment1 month ago

Sunmisola Agbebi Biography: Age, Songs, Family, Boyfriend, Net worth, Education

Sunmisola Elizabeth Agbebi is a talented Nigerian gospel singer with a distinct and energetic style. She is 24 years old...

Entertainment1 month ago

Meet Beatrice Itubo, The LP Governorship Candidate In Rivers State

Beatrice Itubo, the Labour Party gubernatorial candidate for the 2023 governorship election in Rivers State was born on Sunday, June...

Entertainment1 month ago

Meet Somachi Chris Asoluka , The New CEO Of Tony Elumelu Foundation

Somachi Chris Asoluka was announced as the new Chief Executive Officer of Tony Elumelu Foundation on January 9, 2023. She...

Entertainment1 month ago

Tasha Cobbs Leonard Christmas Family Photos With Husband And Children

It’s December 26 and everyone especially married people is sharing their beautiful family photos with matching pajamas . Well, famous...

Entertainment1 month ago

10 THINGS YOU SHOULD KNOW ABOUT DEBORAH PAUL ENENCHE

Deborah Paul Enenche was born on 28 of March 1995 2. She is a Nigerian top-rated gospel singer and first...

Entertainment1 month ago

Lillian Mutambo Biography: Age, Investment , Marriage And More

Lillian Mutambo is a 39 year -old Zambian social worker and youtuber based in the United Kingdom. Music Career Lily...