Connect with us
Padiwise Banner

Breaking News

Tiwa Savage Ft. Olamide & Mystro – Commona (Lyrics)

Published

on

In the song “Commona,” Tiwa Savage collaborates with Olamide and Mystro, creating a powerful track that highlights their musical talents.

Enjoy the Lyrics ‘Commona‘ by Tiwa Savage, Olamide & Mystro

Listen below:-

Commonaby Tiwa Savage Ft. Olamide & Mystro
https://naijaloaded.store/assets/uploads/Tiwa-Savage-Ft.-Olamide-&-Mystro—Commona.mp3

DOWNLOAD MP3

Oobah!
I’m just a commona
I’m just a commona

If you no pick, you go miss the job
Person wey load money don dey call
Me I no swag I no get kpa
I’m a commona, commona

If you chop slap you go take Panadol
For the matter them go like to rojo, mi o rojo
Aro
Mmm, mi o rojo
I’m just a commona

Ki lo so, ki lo gbo?
To ba sele awo lo
Ta lo ni motor to lo post?
If owner catch you, you go know
Won ni ko ma farawe farawe farawe
You want to jaye like boys from Malay’ ko wole
But wetin I know ooo
I’m just a commona

Them say na you be benefactor (ahh han ah)
Life changer (ahh han ah)
Big spender (ahh han ah)

Ehh
Owo epo ni won n bani la
Mhmm (Ahh han ah)
Nobody wan know
Mm-mmm (Ahh han ah)
You say wetin
But wetin I know ahh han ah
I’m just a commona

Ehn, my people come make I play you the cassette o
Your life dey your hand like a handset o
But he no get manual like math set o
I’m just a commona
You no fit fight am for long even if you get black belt o
People wey want to use you, you must get o
When your life yori yori like Bracket o
I’m just a commona
Ebelebe sokutu wowo
O kala mo on, o fi si koro
You like to spend all your money for biggie bam bam
Ẹ ṣa gbana ko to de e o ti la TomTom
Leave am for am
Nobody holy, no, nobody o
No dey do like assistant Holy Ghost
No dey do like you hate enjoyment
You like enjoyment and you want to join them ah
Me I follow am for one koro for adugbo
Them yapa them sayo dem fagbo
No dey look o, no dey look o, no dey look o
No dey look o like you no know you be ogbologbo

Ogoro, jo
Omugo, jo
Sir Ugo, jo
Ase omo, jo
Ote omo, jo
Omugo omo, jo
But wetin I know I’m just a commona o

Commona commona commona ooo
I’m just a commona
Just a commona commona commona ooo
I’m just a commona
They gat me singing no love
No love
Omo mo fo o
Can’t you see the picture?
Picture
When I dey draw
Like ogbono yeeee

Commona commona commona ooo
I’m just a commona
Just a commona commona commona ooo
I’m just a commona
They gat me singing no love
No love
Omo mo fo o
Can’t you see the picture?
Picture
When I dey draw
Like ogbono yeeeeah

End Of The Lyrics Commona

Thanks for checking out Lyrics on Naijaloaded, We so much Appreciate you.

Want the Lyrics of other Hot songs? Click HERE

We you

The post Tiwa Savage Ft. Olamide & Mystro – Commona (Lyrics) appeared first on Naijaloaded | Nigeria’s Most Visited Music & Entertainment Website.

Disclaimer:  We sell any type of script/themes/plugins, we also offer web design/developement, graphics design, SEO, Social media followers, VTU Platform and more. visit our contact page to get in touch with us or WhatsApp (+234) 08114313795. data
Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.

Entertainment

Entertainment1 month ago

John Okafor Mr. Ibu Biography: Net Worth, Family, Movies And More

John Okafor Mr. Ibu Biography & Net Worth ( Fully Updated ) John Okafor is more commonly known as Mr....

Entertainment1 month ago

Brely Evans Biography: Husband, Books, Age, Career

Brely Evans, who was born on December 9, 1972, in Oakland, California, and raised in Milwaukee, Wisconsin, is a multi-talented...

Entertainment1 month ago

Meet Gbadebo Rhodes Vivour, The Labour Party Governorship Candidate In Lagos State 

Gbadebo Rhodes Vivour profile Gbadebo Chinedu Rhodes-Vivour, popularly known as GRV, is a Nigerian architect, activist, and politician born on...

Entertainment1 month ago

Yinka Okeleye Biography: Age, State Of Origin, Education, Wife, Songs, Girlfriend

Adeyinka Okeleye is a talented Gospel singer and worship leader from Ogun State, Nigeria. He currently serves as the Music...

Entertainment1 month ago

Sunmisola Agbebi Biography: Age, Songs, Family, Boyfriend, Net worth, Education

Sunmisola Elizabeth Agbebi is a talented Nigerian gospel singer with a distinct and energetic style. She is 24 years old...

Entertainment1 month ago

Meet Beatrice Itubo, The LP Governorship Candidate In Rivers State

Beatrice Itubo, the Labour Party gubernatorial candidate for the 2023 governorship election in Rivers State was born on Sunday, June...

Entertainment1 month ago

Meet Somachi Chris Asoluka , The New CEO Of Tony Elumelu Foundation

Somachi Chris Asoluka was announced as the new Chief Executive Officer of Tony Elumelu Foundation on January 9, 2023. She...

Entertainment1 month ago

Tasha Cobbs Leonard Christmas Family Photos With Husband And Children

It’s December 26 and everyone especially married people is sharing their beautiful family photos with matching pajamas . Well, famous...

Entertainment1 month ago

10 THINGS YOU SHOULD KNOW ABOUT DEBORAH PAUL ENENCHE

Deborah Paul Enenche was born on 28 of March 1995 2. She is a Nigerian top-rated gospel singer and first...

Entertainment1 month ago

Lillian Mutambo Biography: Age, Investment , Marriage And More

Lillian Mutambo is a 39 year -old Zambian social worker and youtuber based in the United Kingdom. Music Career Lily...