Breaking News
Ayra Starr – Commas (Lyrics)
Ayra Starr has dropped an enthralling new single titled “Commas” with amazing lyrics
Enjoy the Lyrics of ‘Commas‘ by Ayra Starr
Listen below:-
LYRICS OF ‘COMMAS’ (WRITTEN BY AYRA STARR)
[Intro]
(Initiating rage process)
Oh
Oh no
Eh-yeah, eh-yeah
[Verse 1]
Na which kind life wey I never see?
I carry God, so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma, comma, commas
Original, no be parody
E no fit clear for your memory
Whether na winter or summer, ajeh
[Pre-Chorus]
Barbados, Havana, livin’ life
See my fire burnin’ bright
Wetin dey inside me?
Smallie wey dey mighty
Dem never know I kala tori mo fine
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me, you kiant fool me
[Chorus]
Energy wrong, I log off (Log off)
Mowa friendly and conscious (And conscious)
I’m allergic to sokuso
I’m not ready for confusion (No, no, no, no)
Dem telly me make I show love (Show love)
Sability on gbona
Everything na connection
I’m not ready for confusion, oh
[Verse 2]
Things happen inside life
Draw tattoo, make I live my life
Dreams come true, if na fight
Fight the fight, make you no go tire
Fire dey go, fire dey go
You need to put your body and soul
Leave your worries alone
[Pre-Chorus]
Barbados, Havana, livin’ life
See my fire burnin’ bright
Wetin dey inside me?
Smallie wey dey mighty
Dem never know I kala tori mo fine
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me, you kiant fool me (Oh)
[Chorus]
Energy wrong, I log off
Mowa friendly and conscious
I’m allergic to sokuso
I’m not ready for confusion (No)
Dem telly me make I show love
Sability on gbona (On gbona)
Everything na connection
I’m not ready for confusion (Confusion)
[Outro]
Na which kind life wey I never see?
I carry God, so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma, comma, commas
Eh-yeah
Eh-yeah, yeah-yeah (London)
Steady increasing the commas
Comma, comma, commas
End Of The Lyrics of Commas
Thanks for checking out Lyrics on Naijaloaded, We so much Appreciate you.
Want the Lyrics of other Hot songs? Click HERE
We ❤ you
The post Ayra Starr – Commas (Lyrics) appeared first on Naijaloaded | Nigeria’s Most Visited Music & Entertainment Website.