Connect with us
Padiwise Banner

Breaking News

Peruzzi Ft. Odumodublvck – Nsogbu (Lyrics)

Published

on

Explore the lyrics of “Nsogbu” by Peruzzi featuring Odumodublvck. Immerse yourself in the verses of this collaborative track as Peruzzi and Odumodublvck join forces to create a compelling musical experience.

Enjoy the Lyrics of ‘Nsogbu‘ by Peruzzi & Odumodublvck

Listen below:-

Nsogbuby Peruzzi Ft. Odumodublvck
https://naijaloaded.store/assets/uploads/Peruzzi-Ft.-Odumodublvck-Nsogbu.mp3

DOWNLOAD MP3

LYRICS OF ‘NSOGBU’ (PERUZZI, ODUMODUBLVCK)

Black sheep for life, black sheep forever
Izgaaju till we kpeme,
Antiworld gangsters (Ujo)
GE records, you get me?
ODUMODUBLVCK (NATIVE)

Trouble nor dey finish oh
You nor know say e no dey finish oh
Pesin wey get go talk
Pesin wey talk must get
Pesin wey work go chop
Pesin wey chop must work oh
Trouble nor dey finish oh

Wahala nor dey finish oh
You no hear say e nor dey finish oh
Pesin wey get go nack
Pesin wey nack must get
Pesin wey work go chop
Pesin wey chop must work oh
Wahala nor dey finish oh

Naso I carry money, kpoi
I go party, kpoi
I see baby, kpoi
Nwa baby, kpoi
She carry bigi body, kpoi
She whine rotate, kpoi
As I come carry money, kpoi
I buy rosé, kpoi
I call taxi, kpoi
We reach my house, kpoi
We do “lay-down”, kpoi
Then “standing fan”, kpoi
She touch all my body, kpoi
She rub am well, kpoi
I feel am die, kpoi
I feel am well, kpoi

Next thing she say na milli milli
Baby say na milli milli
Chai
Trouble nor dey finish iyo
Trouble nor dey finish oh
You nor know say e no dey finish oh

Pesin wey get go talk
Pesin wey talk must get
Pesin wey work go chop
Pesin wey chop must work oh

Trouble nor dey finish oh
Wahala nor dey finish oh
You no hear say e nor dey finish oh
Pesin wey get go nack
Pesin wey nack must get
Pesin wey work go chop
Pesin wey chop must work oh
Wahala nor dey finish oh

E no go finish for their body
We don come
Peruzzi struggle
No be mai mai
E too rough
I don hustle
I don suffer
All my money
She wan chop
I no get issue
Make she run am
Omo modu you don soft
Peru, I don blow
So I no do tokunbor
If dey wan gba me
Make dem play me
If she wan fuck me
Make she yarn me
Nothing meg
Nothing better
Sisimi put hand
Collect more
Collect all
Make your body no go strong
Bbl?
I go pay
Even na boobs
Na me go spray
Olokpa see me they wan gbese
Nsobu
Odumodu my blow dey weigh
Nganou
Forget all the rumour
I am killing it
And all my men dey pepper dem o kilishi

Trouble nor dey finish oh
You nor know say e no dey finish oh
Pesin wey get go talk
Pesin wey talk must get
Pesin wey work go chop
Pesin wey chop must work oh
Trouble nor dey finish oh
Wahala nor dey finish oh
You no hear say e nor dey finish oh
Pesin wey get go nack
Pesin wey nack must get
Pesin wey work go chop
Pesin wey chop must work oh
Wahala nor dey finish oh

End Of The Lyrics of Nsogbu

Thanks for checking out Lyrics on Naijaloaded, We so much Appreciate you.

Want the Lyrics of other Hot songs? Click HERE

We ❤ you

The post Peruzzi Ft. Odumodublvck – Nsogbu (Lyrics) appeared first on Naijaloaded | Nigeria’s Most Visited Music & Entertainment Website.

Disclaimer:  We sell any type of script/themes/plugins, we also offer web design/developement, graphics design, SEO, Social media followers, VTU Platform and more. visit our contact page to get in touch with us or WhatsApp (+234) 08114313795. data
Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.

Entertainment

Entertainment3 months ago

John Okafor Mr. Ibu Biography: Net Worth, Family, Movies And More

John Okafor Mr. Ibu Biography & Net Worth ( Fully Updated ) John Okafor is more commonly known as Mr....

Entertainment3 months ago

Brely Evans Biography: Husband, Books, Age, Career

Brely Evans, who was born on December 9, 1972, in Oakland, California, and raised in Milwaukee, Wisconsin, is a multi-talented...

Entertainment3 months ago

Meet Gbadebo Rhodes Vivour, The Labour Party Governorship Candidate In Lagos State 

Gbadebo Rhodes Vivour profile Gbadebo Chinedu Rhodes-Vivour, popularly known as GRV, is a Nigerian architect, activist, and politician born on...

Entertainment3 months ago

Yinka Okeleye Biography: Age, State Of Origin, Education, Wife, Songs, Girlfriend

Adeyinka Okeleye is a talented Gospel singer and worship leader from Ogun State, Nigeria. He currently serves as the Music...

Entertainment3 months ago

Sunmisola Agbebi Biography: Age, Songs, Family, Boyfriend, Net worth, Education

Sunmisola Elizabeth Agbebi is a talented Nigerian gospel singer with a distinct and energetic style. She is 24 years old...

Entertainment3 months ago

Meet Beatrice Itubo, The LP Governorship Candidate In Rivers State

Beatrice Itubo, the Labour Party gubernatorial candidate for the 2023 governorship election in Rivers State was born on Sunday, June...

Entertainment3 months ago

Meet Somachi Chris Asoluka , The New CEO Of Tony Elumelu Foundation

Somachi Chris Asoluka was announced as the new Chief Executive Officer of Tony Elumelu Foundation on January 9, 2023. She...

Entertainment3 months ago

Tasha Cobbs Leonard Christmas Family Photos With Husband And Children

It’s December 26 and everyone especially married people is sharing their beautiful family photos with matching pajamas . Well, famous...

Entertainment3 months ago

10 THINGS YOU SHOULD KNOW ABOUT DEBORAH PAUL ENENCHE

Deborah Paul Enenche was born on 28 of March 1995 2. She is a Nigerian top-rated gospel singer and first...

Entertainment3 months ago

Lillian Mutambo Biography: Age, Investment , Marriage And More

Lillian Mutambo is a 39 year -old Zambian social worker and youtuber based in the United Kingdom. Music Career Lily...