Connect with us
Padiwise Banner

Breaking News

Korede Bello Ft. Don Jazzy – Minding My Business (Lyrics)

Published

on

The Nigerian singer and songwriter, Korede Bello, has recently released a new single titled “Minding My Business.”

Enjoy the Lyrics of ‘Minding My Business‘ by Korede Bello & Don Jazzy

Listen below:-

Minding My Businessby Korede Bello Ft. Don Jazzy
https://naijaloaded.store/assets/uploads/Korede-Bello-Ft.-Don-Jazzy—Minding-My-Business.mp3

DOWNLOAD MP3

LYRICS OF ‘MINDING MY BUSINESS’ (WRITTEN BY KOREDE BELLO, DON JAZZY)

Korede Bello
Yah
Don Jazzy

Normally
Normally
Dem no dey see me for party
I dey sip my tea
Protect my peace
I no dey send nobody
Energy
Energy
E dey show for your body
When you call on me
Like Do Re Mi
Oya fa mo mi baby

Moti ready
Padi mi lon se party
Awon girls wan jubadi (Yeba)
Talo so pe o ti pari
Kole pari o
Na dem sabi
Ko ma so katikati
Anything wey dem like
Anything wey dem want to say
Kode kan mi o

We get money for rainy days
Everyday we celebrate
If you dey pray make I fail
I dey pray for you
My lawyer dey win any case
So whether you mad or you craze
I no dey follow you race

I dey my own dey
Minding my business
Minding my business oh
Na the work wey dey pay me oh
I dey face on a daily oh
Minding my business
Minding my business oh
I just dey my Cabana
I no like wahala
Minding my business
Minding my business oh
I dey gather my rabba
I no want your palava
Minding my business
Minding my business oh
Korede Bello and Don Jazzy

You see for the community I comport
And when dem call up on me I support
Some kind things I no dey disappoint
If e never reach you then make you wait your turn
Moving with security is a must
Cos some people dey wey their head dey touch
Anything I do you no say dem must talk
Santa Claus oga Elon Musk of course

We get money for rainy days
Everyday we celebrate
If you dey pray make I fail
I dey pray for you
My lawyer dey win any case
So whether you mad or you crase
I no dey follow you race

I dey my own dey
Minding my business
Minding my business oh
Na the work wey dey pay me oh
I dey face on a daily oh
Minding my business
Minding my business oh
I just dey my Cabana
I no like wahala
Minding my business
Minding my business oh
I dey gather my rabba
I no want your palava
Minding my business
Minding my business oh

End Of The Lyrics of Mindig My Business

Thanks for checking out Lyrics on Naijaloaded, We so much Appreciate you.

Want the Lyrics of other Hot songs? Click HERE

We ❤ you

The post Korede Bello Ft. Don Jazzy – Minding My Business (Lyrics) appeared first on Naijaloaded | Nigeria’s Most Visited Music & Entertainment Website.

Disclaimer:  We sell any type of script/themes/plugins, we also offer web design/developement, graphics design, SEO, Social media followers, VTU Platform and more. visit our contact page to get in touch with us or WhatsApp (+234) 08114313795. data
Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.

Entertainment

Entertainment4 months ago

John Okafor Mr. Ibu Biography: Net Worth, Family, Movies And More

John Okafor Mr. Ibu Biography & Net Worth ( Fully Updated ) John Okafor is more commonly known as Mr....

Entertainment4 months ago

Brely Evans Biography: Husband, Books, Age, Career

Brely Evans, who was born on December 9, 1972, in Oakland, California, and raised in Milwaukee, Wisconsin, is a multi-talented...

Entertainment4 months ago

Meet Gbadebo Rhodes Vivour, The Labour Party Governorship Candidate In Lagos State 

Gbadebo Rhodes Vivour profile Gbadebo Chinedu Rhodes-Vivour, popularly known as GRV, is a Nigerian architect, activist, and politician born on...

Entertainment4 months ago

Yinka Okeleye Biography: Age, State Of Origin, Education, Wife, Songs, Girlfriend

Adeyinka Okeleye is a talented Gospel singer and worship leader from Ogun State, Nigeria. He currently serves as the Music...

Entertainment4 months ago

Sunmisola Agbebi Biography: Age, Songs, Family, Boyfriend, Net worth, Education

Sunmisola Elizabeth Agbebi is a talented Nigerian gospel singer with a distinct and energetic style. She is 24 years old...

Entertainment4 months ago

Meet Beatrice Itubo, The LP Governorship Candidate In Rivers State

Beatrice Itubo, the Labour Party gubernatorial candidate for the 2023 governorship election in Rivers State was born on Sunday, June...

Entertainment4 months ago

Meet Somachi Chris Asoluka , The New CEO Of Tony Elumelu Foundation

Somachi Chris Asoluka was announced as the new Chief Executive Officer of Tony Elumelu Foundation on January 9, 2023. She...

Entertainment4 months ago

Tasha Cobbs Leonard Christmas Family Photos With Husband And Children

It’s December 26 and everyone especially married people is sharing their beautiful family photos with matching pajamas . Well, famous...

Entertainment4 months ago

10 THINGS YOU SHOULD KNOW ABOUT DEBORAH PAUL ENENCHE

Deborah Paul Enenche was born on 28 of March 1995 2. She is a Nigerian top-rated gospel singer and first...

Entertainment4 months ago

Lillian Mutambo Biography: Age, Investment , Marriage And More

Lillian Mutambo is a 39 year -old Zambian social worker and youtuber based in the United Kingdom. Music Career Lily...